Skinny Skater
My baby go leave me She no care about my money She no send all the balling Casanova But she know that I will never treat her well And if she dey give me chop I no go kiss and tell I no go listen to advice and girl you know me well I cannot lie to you, no lie for you my love I can never love you I will never know I will never know The way that you want me to You can never have it, you can never have Never seen a nigga like me o And we go dance on our enemies like a disco (Disco) Chocolate and caramel like a milo And I go take you to places you ain’t never seen before This kind love nu Wey I dey give nu No be moi moi no be beans nu And if I lie lie I no go cheat nu I no go lie, make I try make I focus make you my wife My baby go leave me She no care about my money She no send all the balling Casanova But she no that I will never treat her well And if she dey give me chop I no go kiss and tell I no go listen to advice and girl you know me well I cannot lie to you, no lie for you my love Wetin I want for this life But she go waste my time She’s a snake in disguise She wan take my life But I got God on my side This kind love nu Wey I dey give nu No be moi moi no be beans nu And if I lie lie I no go cheat nu I no go lie, make I try make focus make you my wife My baby go leave me She no care about my money She no send all the balling Casanova But she know that I will never treat her well And if she dey give me chop I no go kiss and tell I no go listen to advice and girl you know me well I cannot lie to you, no lie to you my love My baby go leave me She no care about my money She no send all the balling Casanova But she know that...
Found an error in these lyrics? Submit a correction
Casanova - Skinny Skater
Genre: Afro-Fusion
Year: 2025
