Steevane
Vision Lyrics I don run out of patience Show me the plan B Oh what a foolish statement Wetin your eye don see Wo if you never put in hours If e never suck your blood away If e never make you kanra If e never make you farawe You never see vision o brother You never see vision o sister You never see vision o brother (Open your eye, Laju le, come alive, hmm) You never see vision o sister (Open your eye, Laju le, come alive, hmm) We no Dey care if dem Laugh at us W’an pada count on us like an abacus In the dark In the corner For the yard Dem go Dey holler Steevane you’re doing good o I see the work you’re putting No stop o, keep pressing Very soon I will be investing So if you never put in hours If e never suck your blood away If e never make you kanra If e never make you farawe You never see vision o brother You never see vision o sister You never see vision o brother (Open your eye, Laju le, come alive, hmm) You never see vision o sister (Open your eye, Laju le, come alive, hmm)
Found an error in these lyrics? Submit a correction
Vision - Steevane
